LYRICS
[Intro]
Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo
Dem say simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b’owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o
[Hook]
Time na money (oh selense)
Time na oh (oh oh oh )
Time dey run oh dey run oh
Use am well (oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
[Verse 2]
My sheri sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (o sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o
Dem say simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b’owo fun anybody laye (fun anybody laye)
Gbo temi o araye o
[Hook]
Time na money (oh selense)
Time na oh (oh oh oh )
Time dey run oh dey run oh
Use am well (oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
[Verse 3]
Asiko laye o
K’o fe san jaye (oh )
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (oh oh oh selense)
Make you telli sarafina
Johnny and sikiratu (oh oh)
Use am well (oh selense)
The End!!!
0 Response to "[Lyrics] Simi – Selense"
Post a Comment