Page | Group - Follow us

Alibaba Admits To Stealing From Nollywood Actor RMD


Veteran comedian, Alibaba has openly admitted to stealing from popular Nollywood actor, Richard Mofe Damijo.
Alibaba who found himself back in the movie industry with his role latest movie, ‘The Wedding’ said the belt RMD lost wayback found its way into his bag, which he later started using with the assumption that RMD had forgotten about it.
Alibaba wrote on gram; Bros @mofedamijo you remember that time that time wey this belt lossssst? Ehen, so na hin I come begin Hep you find am… I come just see the belt for inside my bag by mistake one day like that… shuoooo. I shock. I come weak join. I nearly return am. But I come think am again. As bros don forget sooo, no need to remind an. E go just go spoil your mind again. Even sef, the leather no bam as before.

The ace Stand up comic said he got found out by popular gospel act, Sammy Okposo who went on to accuse him of stealing from RMD
He wrote; “The other day, e don tay sha, @sammieokposo dey ans me, “No be that bros belt wey you tiff be this?”
Alibaba went on to apologise for the missing belt with a throwback photo of the veteran Nollywood star, wearing the same belt.. Read his full caption below..
 

Bros mehingwe… See as you fresh for 2005… Bros @mofedamijo you remember that time that time wey this belt lossssst? Ehen, so na hin I come begin Hep you find am… I know say for your mind now, you go dey think say one kpokpobe don kpakay your thing. Not to so. Anyha anyha , I come just see the belt for inside my bag by mistake one day like that… shuoooo. I shock. I come weak join. I say shuoooo the second time! No be the belt wey bros RMD dey provoke they find be this? I nearly return am. But I come think am again. As bros don forget sooo, no need to remind an. E go just go spoil your mind again. Even sef, the leather no bam as before. Since you marry Jumobi, I just wan clear you, the way she dey mind your things no Favour smallies oooo. She go just lock up. Your bedroom don turn to vault. And she no be banker. All the better better things wey you dey garg now, to plan to collect them be like jamb question. But true true true true, when you Sef see the belt now you no gree say I Hep you preserve am? Na out of stock now ooo! All because of me, your guy. The other day, e don tay sha, @sammieokposo dey ans me, “No be that bros belt wey you tiff be this?” You see how people dey talk anyha. Anyway I know say you Kuku know say I sabi preserve… you get any buckle wey no match your waist again? Make e for no waste… Caveat!!!! Make anybody no curse me ooo. I no dey tiff. Because e no dey hard una to run una Matt. Some go dey comment now like say them be saints… and na them be the riri tiffi tiffi


You Just View Alibaba Admits To Stealing From Nollywood Actor RMD Please Enter Your Email Address Below To Be The First To See And Read Our Latest Updates Via Email. We Respect Your Privacy ,We Will Not Share Your Email



RELATED POSTS:

0 Response to "Alibaba Admits To Stealing From Nollywood Actor RMD"

Post a Comment